Chidinma - Kedike lyrics


From the first time I met you
there was something about you
I can never forget the way you take thief my heart
I dey try to pretend to you
I no like, I no send you
but I no like we’re friends too
cuz you give me a spark
I just can’t help myself, I wan be your all
And I see no one else, wey I fit give my heart
I no go ever leave you
I go dey there for you oh
nothing wey dem fit do (to take me away from you)
I no go ever leave you
I go dey there for you oh
nothing wey dem fit do (to take me away)
you dey make my heart go Kedike
Kedike ey, ke ke kedike
Ey! you dey make my heart go Kedike (Kedike)
Kedike ey, ke ke ke kedike
uh oh ey
I can tell what’s that too
build my whole world around you
No one else can do the things that you do for me
I wanna be there for you
Baby I really love you
There is something about you that I cannot explain
na you alone I want, na you alone I need
na you alone go make me feel complete
I just can’t help myself, I wan be your all
And I see no one else, wey I fit give my heart
I no go ever leave you (leave you)
I go dey there for you oh (Baby ey ey ey ey)
nothing wey dem fit do (I go dey with you oh oh oh oh oh)
I no go ever leave you
I go dey there for you oh
nothing wey dem fit do (to take me away)
you dey make my heart go Kedike
Kedike ey, ke ke kedike
Ey! you dey make my heart go Kedike
Kedike ey, ke ke ke kedike
Baby you dey make my heart go kedike
kedike ey, ke ke kedike
you dey make my heart go Kedike
Kedike ey, ke ke ke kedike
you dey make my heart go Kedike
Kedike ey, ke ke kedike
you dey make my heart go Kedike
Kedike ey, ke ke ke kedike

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.