Davido feat Olamide - The Money lyrics

Kiddo Kiddo Kiddominant
i want to lowo I want to lola
i want to lalafia
i want to lowo I want to lola
i want to lalafia
alowo ma jaiye eyin lemo
awon ti won jaiye lana da won ti ku won ti lo oh
alowo ma jaiye eyin lemo
awon ti won jaiye lana da won ti ku won ti lo oh
hey gimme The Money eh
biko ye nego
orimi jekin jekin lowo
life is all about the money eh

Take a look at it like this
if i no get money like this
all the shuma no look my face ehn
them no go follow me to my place
i dey grind and do my thing
i don dey see money sinz i dey 19
when i go chop with my team
we dey pay everyone wey dey the canteen
now we don upgrade the matter
rolling a weekly a monthly a quarter
now we don turn to butter
family dey smile and we no get quanta
jor dakun jen so yoruba
make dem no go forget say Baddo na baba
eruku de tun yapa
a den jaiye ori wa

hey gimme The Money eh
biko ye nego
orimi jekin jekin lowo
life is all about the money eh

hey gimme The Money eh
biko ye nego
orimi jekin jekin lowo
life is all about the money eh

i want to lowo I want to lola
i want to buy bugatti
i want to hmmm uh hmm Kim Kardashian
at the back of my brand new bentley
is it because i'm balling they want to dull my ginger
they want to hear my story they wan put me for Linda
some jealous me some people jealous me
oya come and spend my money oya come follow me jolly oh

alowo ma jaiye eyin lemo
awon ti won jaiye lana da won ti ku won ti lo oh ye ye ye
alowo ma jaiye eyin lemo
awon ti won jaiye lana da won ti ku won ti lo oh

hey gimme The Money eh
biko ye nego
orimi jekin jekin lowo
life is all about the money eh
hey gimme The Money eh
biko ye nego
orimi jekin jekin lowo
life is all about the money eh

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.