Dbanj - Suddenly lyrics


Verse 1
Oya suddenly
step in the club, they're loving me
standing so far, yet they're touching me
i can feel their fingers robbing me
she's calling me
late in the night she's fucking me
all day long she's stalking me
and all these happen suddenly, so suddenly
she go say ori yato sori
if you ask her why, she go say
ori yato sori
if you ask her wetin she go say
owo yato sowo
gbogbo wa mo wipe
koko yato si koko

Verse 2
See the girls dem like me
cos i dey give dem the kokomisen
everyday dem go hala me
make i give dem the kokomisen
dem go say koko master
you too sweet like [ja]

they've seen so many dudes
but none of them be like me
lets say im all dem see
sharpen your eye i be jjc
they wan cook for me put [] si
but ko bo si, my head to strong for dem o
quote me, na because of i fashy
when the girls dem come, i dey treat dem fine o
quote me, that they never use to happen like this in my life

But Now dem know the kind of living
im living, im living
i say now dem know the kind of living
im living, im living

repeat chorus

Verse 3
i want talk about this young girl
one of the finest girls i've seen
when she step over the dance floor
her dance step so enticing
she would say kokomaster
you too strong like
when we act to the movies
especially the late night scenes

Well I remember the time
when just to get a girl to be mine
dem go tell me say i no fine
and i poor, i poor i no commit crime
dem go dey yap me no be small
dem no even send me at all at all
just to bring their number make i call
dem go still dey hala at at all at all

Now dem know the kind of living
i'm living, i'm living
i say now dem know the kind of living
i'm living, i'm living

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.