Frank Edwards – Defender Lyrics

[Intro]
Na who dey here o
Ah! baba ehn ehn
I don come again oh
I bring work come
Na so you dey come
No mind me jare
Na wetin i go come do for you today
E get wetin i want make you do for me now
Na three people… 3
Three people na em i wan welle now
Ahn ahn wetin dem do you?
Ehn one na that woman wey dey stay for my backyard
Tie im belle
Everytime naso this woman go dey pray pray
E go dey disturb everybody
Before you know e go don carry Bible say e dey go church
Tie im beller

E never finish o
E get one wey dey sing
E say him name na frank ehn
Wey e go dey say God too dey bless am
E go dey say him na rich boy
Baba make e no get money again
Ahn! Okongu that one don late
Do am! do am!! do am!!!
Then baba the last one wey you go do for me
This one
E get that man… that pastor, pastor chris
Haai!!! jesus
Ahn ahn baba na you dey shout jesus
Okongu you wan kill me
Even your drummer don run
Okongu you wan kill me
Chineke eh
I no dey do anything
[Frank Edwards]
Defender
Na you be my defender
I go sing my song you go rise my music
Oh nanana nene, defender
Jehover God na you dey cover me
when i pray na you dey answer me o
Age to age you no dey koba me o
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am finish
When dem gather na you dey scatter them
Chianyi dinma ka anyi ye ya ekele eh
Na you be mu defender
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Na you be my defender (x2)
Them say with your name i no go sell my music
I tell am say why i no go call my jesus
But everywhere them don dey play my music o
Na you be mu defender
Your love for me still dey make me wonder
Hale hale Glory glory to your name oh
Everyday na you dey mark me correct o baba
Na you be mu defender
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Na you be my defender (x2)
From glory to glory
You don change my story oh
Goodness and mercy dey follow me o
Na the thing wey my God dey do
Na you cover me cover me cover me
From when i was a little boy, baba
Na you be mu defender
My Love for you dem no dey talk am finish
When dem gather na you dey scatter them
Chianyi dinma ka anyi ye ya ekele eh
Na you be mu defender
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Na you be my defender (x2)
Them say with your name i no go sell my music
I tell am say why i no go call my jesus
But everywhere them don dey play my music o
Na you be mu defender
Your love for me still dey make me wonder
Hale hale Glory glory to your name oh
Everyday na you dey mark me correct o baba
Na you be mu defender
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah)
Na you be my defender (x2)

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.