Ice Prince And Wizkid - No Time lyrics


Eey oh no no no no
Choc boi, Eme zay
Okay
Wine to the beat
That girl I like it like this
That girl I’m feeling the heat
That girl go down low now, that girl say
Wine to the beat
That girl I like it like this
That girl I’m feeling the heat
That girl go down low now, that girl say
Tell that girl wey dey stand for corner Kojo
No time for dulling, no time for dulling Kojo
Oya tell that girl wey dey stand for corner Kojo
No time for dulling, no time for dulling Kojo
Verse – Ice Prince
These days they be like kai you dey surprise me
I remember back then when nobody price me
See all these girls none of dem been talk to me nicely
Now you got a show aboard, you gots to flies me
Me nah take bus me nah take public transport
Me nah sleep for hotel man if no be Transcorp
Me I put their hands up let’s get it to Tennessee
Me I drink none of these things if no be Hennessy
Ah yeah, me I no dey falter
Bars are like pulpit man na me dey alter
Me I be a star so me I no dey fall sir
Haters just hungry plus they got ulcer
Fresh boy spitting on the beat Rasta
My bars are really complex like aster
So take your glass ma, shawty move your ass ma
Lose your breath like you really got asthma
Wizkid
That girl, She hot like fire
She just dey take me higher
That girl, She hot like fire
She just dey take me higher
Hook
Tell that girl wey dey stand for corner Kojo
No time for dulling, no time for dulling Kojo
Moni tell that girl wey dey stand for corner Kojo
No time for dulling, no time for dulling Kojo
Verse 2 – Wizkid
Ask your friend she like me
Even your sister sef dey feel me
Even your friends sef eh dey want me
Stop the long thing no need for fronting ye ye
Chew gum girls come close to me
Even your friends dey toast with me
All these things don’t mean shit to me
Na you I want dey follow me
So let me hold ya put my hands right around ya
Girl you give me the tightest hole me ever got inna my life
Girl let me squeeze ya put my hands right around ya
Girl you give me the tightest hole me ever seen in my life
Oh oh ye ye

Verse 3 [Ice Prince]
She say bad man show me your bad side
Show me the flow make the girls show dey backside
The kinda booty make a ship do a capsize
I’m in the zone eating food no appetite
You know the real one I be the ill one
Killing with weezy on this beat not the Lil one
I get the deals done fuck it like a real porn
I’m on TV all the time mama ci comme
So imma keep one tell em where the king from
I make the girls in the club do the ding dong
Now here’s my BB ping mami ping on
I be the instrumental you can sing on
Follow the leader I get cheese like pizza
I’ll make you fly like visa, I am that Nigger
That is always so eager to take shots at the keeper BraaA!
[Hook]
Oya Tell that girl wey dey stand for corner Kojo
No time for dulling, no time for dulling Kojo
Moni ko tell that girl wey dey stand for corner Kojo
No time for dulling, no time for dulling Kojo
So hold me tight, Omo just hold me tight
Oya just wine your waist, Moni ko wine that waist
Oya just take it down low, moni ko take it down low oh

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.