Kiss Daniel feat Sugarboy - Upon Me lyrics


as i enter my town when i see them
pretty fine girl monalisa
the body wey she carry na waya
and many men wanting to toast her
e be like say nothing dey freak am
the body wey she carry na waya
and you know na for better or worse
my lady o
together with you
my babe
no matter what dem talk
so i say
put your love upon me (3ce)
was i supposed to marry someone like me
baby no dey dull me
no dey whine me
you better say yes o

you are killing all the guys
look to my eyes
perfect silence on your working
forget the loose
image: http://static.urx.io/units/web/urx-unit-loader.gif

see im shy
oh babe
see your fine figure
Mumcy no fit chop
i salute your mama
lightning over you like rihanna
see your fine figure
dey be liking all your friends
but e no easy
girl i confess to you
ill be yours faithfully (2ce)
baby come closer o
so i can treat you better
come closer o
sugar boy eh
call me the vado
put your love upon me
upon meeee

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area