Wizkid - Expensive Shit lyrics


Sarz on the beat rock yah
Yayah
Oh uh oh uh oh yeh
Wizzy Wizzy oh oh
Yayah

We go go to my house together
Make we carry go eh
I get baby weh get wahala
Make she carry go eh
I get baby weh like designer oh
She too like money oh eh
I get one wey too like to fire
Sometimes I carry go eh

Chorus
Omo the way you shake
The things you do
Making me craze
She's liking expensive shit oh oh eh eh eh
I say wetin you wear
The things you do
Making me craze
I no you like expensive shit oh oh eh eh eh

We go go to my house together
Make we carry go eh
I get baby weh get wahala
Make she carry go eh
I get baby weh like designer oh
She too like money oh eh
I get one wey too like to fire
Sometimes I carry go eh

Chorus
Omo the way you shake
The things you do
Making me craze
She's liking expensive shit oh oh eh eh eh
I say wetin you wear
The things you do
Making me craze
I you be like expensive shit oh oh eh eh eh

Make we dey go oh aw yeh
Ki lo nshe oh aw yeh
Go down down down down down down
Make we dey go oh aw yeh
Ki lo nshe oh aw yeh
Go down down down down down down

Oya Ice... Oh yeh yeh
Feel mhe Oh yeh yeh
Taking it out and Feel mhe
Go down down down
Feel mhe
Eh eh eh eh eh eh eh eh

Pretty pretty pretty lady
Age is just a number oh
Ijo la ni ko jo
Sugbon
Shakara olojo ni

Scale me feel The gbedi
Feel the sound and feel the flow
Ijo le se re
Owo nbe lapko mi

Chorus
Omo the way you shake
The things you do
Making me craze
She's liking expensive shit oh oh eh eh eh
I say wetin you wear
The things you do
Making me craze
I no you like expensive shit oh oh eh eh eh

Make we dey go oh aw yeh
Ki lo nshe oh aw yeh
Go down down down down down down
Make we dey go oh aw yeh
Ki lo nshe oh aw yeh
Go down down down down down down
Oya Ice... Oh yeh yeh

Mixing zoom faster...

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.