Jogodo Lyrics by Reminisce

Reminisce – Jogodo Lyrics

E get many many things I wan yarn
Wan talk
Many many things I wan see

Many many things I wan do

E get many many things I wan yarn, but I don peme
E get many many things I wan do, but I don jogodo
E get may many gurls I wan nack, but I don maya
E get many many thrash i wan talk but I don prefer
Pkeff pkeff pkeff pkeff

No more cunny cunny
Let me talk my shit
No more cunny cunny
Let me talk my shit
No more cunny cunny
Let me talk my shit
No more cunny cunny
Let me talk my shit

E get many many things I wan yarn
But my shayo na one cup
E get many bullshit I wan ctop but joking koko
Soro Hip-hop, oro distract mi
Ko je kin le concentrate o n gas mi
Se koi sun yin bayi pelu bese n starve yi
Ojo wo lo gerun to wa labe face cap yi?
Rapper to fe lamba ti o mo se ton para
Si rapper to mo Lamba tori on wo ankara
Reminisce no be rapper tori pe on wo agbada
But iwo n fi ese lasan rin kiri gbagada
Awon omon wa Benz & Bentley ton wo buba
But iwo n form keeping it real, lo ninu Uber
To ba fe gba verse wa ma DM wa ma juba
The inconvenient truth is opolo na tuber

E get many many things I wan yarn, but I don peme
E get many many things I wan do, but I don jogodo
E get may many gurls wan nack, but I don maya
E get many many thrash i wan talk but I don prefer
Pkeff pkeff pkeff pkeff

No more cunny cunny
Let me talk my shit
No more cunny cunny
Let me talk my shit
No more cunny cunny
Let me talk my shit
No more cunny cunny
Let me talk my shit

E get many many things i wan yarn
But my shayo na one cup
E get many bullshit I wan stop but omo ele yio wo top
On distract mi, ko je kin le concentrate o n mark mi
Tin ba pada gba fun se ko no fi starve mi
Se o de mama fi enu e si ori face cap mi
Slay mama o like furoeo lo adjust e
O se ikun o se bust e
But ti Yetunde si duste
Abi eraye laduru gbogbo owo to cost e
Inside Naija wey man of God dey nenepo
Politicians e seku die nu owo ti e ko
E shi ma pin fun wa bii later ti abacha
Savings la she sinyin lowo, kon se kara kata

I don manya I don manya manya ewu
I don manya manya ewu
Manya manya manya ewu
Manya manya manya ewu
Off key ni gbogbo e
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.