Cheque ft. Fireboy DML – Laye Mi Lyrics

Aiye mi o ma le o
I no need to dey pariwo
Ki la mu aiye o
Wetin we go carry go
I get one life to live my brother
I won’t get to live another
The night still young o
As I sing just dance along o
Emi laye mi o
E won le je ko ma soro
Emi laye mi o

Shebi Oluwa lo ba mi she
Emi laye mi o
Bo je gbangba bo je koro
Ma jo o emi laye mi o
I go ball
I go jolly
I go spend time spend my money
Said am too small no dey form boss
Abeg bros come see this Jonny
But I just sempe I no talk much
Emi laye mi I just lock up
Make I see who get the key who gon stop me from make i shaye mi
Oya put fuel for gen party all night
dey , energy’s right
Mission don clear my purpose is right
If I left the booking is right
I no t kill myself o
I no t come dey send o
What you do for me I do for you
God no go vex o
My staying is ? and am holy
? disown me am mounting my glory
The same people who try stop me na green light dey come dey
show me

Aiye mi o ma le o
I no need to dey pariwo
Ki la mu aiye o
Wetin we go carry go
I get one life to live my brother
I won’t get to live another
The night still young o
As I sing just dance along o

Emi laye mi o
E won le je ko ma soro
Emi laye mi o
Shebi Oluwa lo ba mi she
Emi laye mi o
Bo je gbangba bo je koro
Ma jo o emi laye mi o

Am racking this shit men
On top of the food chain you want to know am a genius
The way that I move men am so you’re a genius wait up
Baba God bless me I do yanga
You check me out you see my blessings men deeep pass konga
I just dey sing
I just dey dance
One life and at the end I be happy to say that i live one life
Let my name survive remember me on ? go back with nada
Celebration at its peak
Dedication at its nest
?? for the streets
Let us ? with honest

Emi laye mi o
E won le je ko ma soro
Emi laye mi o
E wan le je ko ma soro
Emi laye mi o
Shebi Oluwa lo ba mi she
Emi laye mi o
Bo je gbangba bo je koro
Ma jo o emi laye mi o
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.