DJ Manuel & Zlatan – My Life Lyrics


E get many many things wey don
Sup for my life oo, for my life oo
I no get shi shi dey say price dey
To pay for my life oo

Dem dey snow I dey burn candle every night
And day for my life oo
Na lie if dey call you my blood
All man for himself for this life oo

Ayele ayele ayele for my life oo
I see shege I see shege I see shege
For my life oo
I no see anybody but mama dey pay
Wahala dey wahala dey wahala dey

For this life oo
Ah see face me I face you is where I’m from
Six dierent families under one roof
For the twelve rooms we get two bedrooms
One for the landlord na the second one tenant dey use
For school shame no dey catch me again

If dey pursue me from school
E no, e new thing again
If to say my mama get she go be the rst to pay
But money no dey no motivation
And things wey I see t make me relent
But like king 24/7 I dey beat my chest
If I go back mumy eye go red
Na studio I go why you come dey vex
The para dem dey give me for church
Fapana pastor why you dey sing all this song
Oya cast the rst stone if you never sin before
You no go law school oga why you dey judge?

Yeah say I hustle, hustle hustle for a very long time
Dem tell me say make I wait for my time
Even devil gon no t stop my shine
Oya see my life today person wey dem
Downgrade before dey don dey give accolade
N me know wetin my umbrella see for rainy days
Oya welcome to my sunny day

Problem bad girl wey dey hustle all day
Under my dictionary nothing like holiday
Ah but right now we dey bless God
We dey bless God hustle don dey pay
My mama born better pikin
All the girls dey won chop a large chicken
They cannot stop this energy
Zlatan and success boxing again

E get many many things wey don
Sup for my life oo, for my life oo
I no get shi shi dey say price dey
To pay for my life oo
Dem dey snow I dey burn candle every night
And day for my life oo
Na lie if dey call you my blood
All man for himself for this life oo

Ayele ayele ayele for my life oo
I see shege I see shege I see shege
For my life oo
I no see anybody but mama dey pay
Wahala dey wahala dey wahala dey
For this life oo
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.