Flavour – Omo T’emi Lyrics

When you smile, goose pimple
For your cheek, cute dimples
Your attitude, so simple, naaa (o yeah)
For your face, no wrinkle

Everly beautiful! Tenderly, so gentle nah nah o (omo t’emi ye ye e)
(omo t’emi)
I don fall in love with you everyday
I don fall in love with you in so many ways
You dey make me dey feel like my best day all the time
Anybody wey say dem no like you no know better thing
Because when you smile, goose pimples,
For your cheek, cute dimples
Your attitude, so simple naaa (o yeah)

For your face, no wrinkle
Everly beautiful, tenderly so gentle naa naa
(Omo t’emi ye e ee)
(Omo t’emi iye e) ?
(Omo t’emi)

So many times, I feel so cold
So many times, I feel so lonely
When you’re not here I feel so empty
Nobody knows me better than you
(Baby uh na na na) (omo t’emi)

Because when you smile, goose pimples
For your cheek, cute dimples
Your attitude, so simple naaa (o yeah)
For your face, no wrinkle

Everly beautiful,
Tenderly so gentle naa naa (omo t’emi ye e ee)
(Omo t’emi iye e) (ahun hun hun, omo t’emi ye e ee)
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.