Joeboy – Lonely Lyrics


(Verse 1)

Got one bottle of wine in my yard, shey you go come through and chill, I know that you don’t stay far from me
Fine pass all of the girls wey dey the yard and na you weh I feel, I hope that you feel the same for me

(Pre-Chorus)
Shey shey shey, you go come to my place, I need you in my space oh, I want you in my space oh
Shey shey shey, I just wan see your face, don’t mind if you delay oh, I just know that I don’t wanna be

(Chorus)
Lonely Lonely tonight, I don’t wanna be, lonely lonely tonight
I don’t wanna be, lonely lonely tonight, I don’t wanna be, lonely lonely tonight

(Verse 2)
We can, make beauty, make magic, throw a private party, just you and me
Pull up there is no traffic, I see sey something dey ma mind and it’s you
Your type is just so hard to find and it’s true baby

(Pre-Chorus)
Shey shey shey, you go come to my place, I need you in my space oh, I want you in my space oh
Shey shey shey, I just wan see your face, don’t mind if you delay oh, I just know that I don’t wanna be

(Chorus)
Lonely Lonely tonight, I don’t wanna be, lonely lonely tonight
I don’t wanna be, lonely lonely tonight, I don’t wanna be, lonely lonely tonight

(Outro)
We can, make beauty, make magic, throw a private party, just you and me
Pull up there is no traffic, I see sey something dey ma mind and it’s you
Your type is just so hard to find and it’s true baby ohhh
I need you in my space oo, I want you in my space oo, Joe Joe Joe pon deck
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area