Prinx Emmanuel - God No Go Shame Us Lyrics + Video


Prinx Emmanuel - God No Go Shame Us Lyrics

 i call my brother for phone

He ask am how he dey be

He tell me say everywhere don red and it get as he be.

i tell ham say no worry as long as say we no dey mortuarry

see we dey alive we still dey breath it get wetin I beleive


God no go shame us God no go shame us

God no go shame us God no go shame us

{again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbours

God no go shame us God no go shame us

God no go shame us God no go shame us

{again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbours


Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh

Aehhhh ahhhh

hh ehhhh ahhhhh

Oga this one no be bobo

i no dey tell wetin i dont know

when the time go reach for you to go collect your bread

You go collects in shonbo

It don tey wey you dey grind but e and it be like say your own never enter

when dey go send you alert

Alaye dey no go you Xender

As for me i no get sugar Eledumare na hin gave me ginger

na hin dey shower the blessing

So when i dey sow i no wan needle


Somebody won carry my picture go babalawo i tell ham to wait first

say that picture wey hin wan use no fine make i send am the one wy go make sense

Because say

God no go shame us God no go shame us

God no go shame us God no go shame us

{again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbors


God no go shame us God no go shame us

God no go shame us God no go shame us

{again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbors


Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh

Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh


God no go shame us God no go shame us

God no go shame us God no goI shame us


God will not shame us even if this people wan restle us

you dont know………

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.