Chinko Ekun feat. Dremo & Falz - Shayo

Hey yea check check
Falz the Bahd Guy in the building
Hunn tiger update, update
Lua!
Shayo na the best thing
I know one girlfriend
Her name na Khalifa
Every girl for the hood
Na hin be they beef her
The reason na because say she dey date star
Any time wey fight, for the pain is the can star
The babe too dey form o
T'o ba so pe ‘ma lo wa o'
Na that time she go come o
Ti n ba l'owo when I no get much o
If she come my house, she no go allow me to
touch oh
Mo ma a kigbe ‘oh my gosh'
Omo yen baje gan
T'o ba ya'gbe, ko ni flush o
She go follow man inside Porsche
I no fit complain
Carpenter mi o le f'eyin yo iso
Abeg; who go save me?
The girl don enslave me
Shayo na my saviour
For this girl misbehaviour
Shayo na the best thing
If your life don dey scatter
Because you no get money
Your girlfriends dey hater
Na problem don dey plenty
You know the way forward?

Shayo (Shayooo)
I tell you make you Shayo (Shayooo)
I tell you make you Shayo (Shayooo)
Shayo no dey disappoint person (Shayooo)
I tell you make you Shayo
(Shayooo)
(Shayooo)
I tell you make you Shayo
(Shayooo)
Shayo no dey disappoint person
(Shayooo)
Code Name Dremo
Nothing can go better when you' drunk
The same goes and for the pain and the worry
Mo wo mirror, am looking like a 2004 kid
But, I swear, you' looking like you' in your early
40s
They say make I no too dey drink
Oga, which one?
Even for Chemistry, alcohol na solution
Ki ni n se o?
Make I enter center, bi i Muson
She say make I no touch am
You be statue for museum
What's up? She talk say ‘am fine o am fine o'
Comot clothe; she talk say ‘am shy o am shy o'
I come tell her say, I dey bring another person
here
It's a three-some me, you, and Jack Daniel
Emi ati Chinko jo o Chinko eyes' low
Baby t'o wo pink ni mo bi i pe I go batch o
O da bi i Calo Rozzi ati Coda
She dey whine slow
Gimme all the posi in the club
Me, I want show
Yak yak yak
[Repeat Hook &
Shayo no dey disappoint
Although, brother, Shayo na bastard o
Last time I indulged in some hot drink
I spend ma last card o
They warned me, I never answered
I told them ‘I like when I am pampered'
When them come ask me if I need Fanta
I said ‘national anthem is three stanza'
Yea! I dey see five star
I dey think say my car, e be big tanker
I dey see LASTMA
I dey kee Sandra
I dey tell people say ‘I go beat bouncer'
And na my guys complicate the matter
Three XO I was a disaster
See this my story, e get many chapter
But, I no really know wetin happen after

If your life don dey scatter
Because you no get money
Your girlfriends dey hater
Na problem don dey plenty
Shayo na the best thing
Ehmm if you are in any situation
And, hmmm if things have tire you
If life have tire you
My brother, just go to a bar
Or go to a beer parlour
And just, hmmm
You just have to Shayo
DRINK RESPONSIBLY, my brother
Don't drink like; like a mad man
Just drink like as if, you have sense
Even when you don't have sense
Just pretend as if you have sense you know
Ngwannu? NaijaExtra.Com
This life does not have second half
Don't drink too much; okay?
My name is Chinko Ekun
God bless you!
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.