Erigga - Death Bed Lyrics

Baby, understand me now
If sometimes you see that I'm mad
Don't you know no one alive can always be an angel?
I tire I swear
When everything goes wrong you see some bad
As in they start see the bad of me
Like I'm the bad person
I'm just a soul whose intentions are good
(I gat good intentions for her for real)
Oh Lord, please don't let me be misunderstood

Ask someone to dry my sorrows when you sabi swim
Mind strong anyhow like say he sabi gym
For where I dey even devil sef no sabi sin
I don dey do slow way before you sabi gym
Poverty na one tea I no fit drink guy
I rather have my codeine quench am with meat pie
If you check my followers for twitter oh mehn
You go see goodness and mercies dey follow me

Momsy dey save souls
I dey destroy them
Through my lyrics born again abeg avoid them
Sold my soul for money and many other things
GT mastercard I dey online dey order things
Call am illuminati, ritual or ogboni
Na you know
I dey sheraton dey mold my poli
Penthouse with your serious girlfriend leg spread
Her friend dey wash
I dey hang her like wet bed spread
(Bad boi)

I'm just a soul whose intentions are good
(But my intentions are good for real)
Oh Lord, please don't let me be misunderstood

Two codeine ten refnol
Where the SK
AK 47 blaaah to the airspace
Funny how people dey change like who dey try clothes
My loyal boys wan dey battle me with dry flows
But when God say na your time
Oga relax brother
Something must kill man
Even Aids dey fear Ebola

Death dey call me
I put my phone on silent
Cause if I pick
The next thing na ambulance sirens
Na wetin man sew, na him you dey wear
Money long I carry am go soldier levier
The last people I wan diss na internet gangsters
Behind their twitter handle
Don't let me get ya

You against me na IBU vs may weather
One person must faint
Ain't playing never
Sometimes I ask myself if I be God scent
Or devil perfume
I go know for my death bed

I'm just a soul whose intentions are good
Oh Lord, please don't let me be misunderstood

You see
The problem here is
A lot of people don't really understand my brand
You understand
They try to like turn me into what I'm not
You know pop me, spitting loose Jay Z Lil Wayne
Kind of thing you understand
But that's not me
I'm a warri boy
Born and raised
You know what I'm saying

So its alright I start kicking this pidgin stuff for ya
You know what i mean
But
You no gonna turn me to what I'm not
'Cause this is who I am
You know when I started doing this thing
I started with like spitting these flows
And my fans was under the game you know what I'm saying
'Cause they cannot relate to what I was saying
So I had to break it down to pidgin
So they can really pick the words
So instead of them saying mehn Erigga can rap
They be like look at what Erigga said

You know what I'm saying
They relate to my words
So if you not gonna appreciate that
And I will tell you from the bottom of my heart
Fuck you
You know what I'm saying
I got lyricists on the roll with this stuff
And I got hiphop awards and so many nominations
With this stuff and I won awards with it
So I got my car and my house also with this stuff I keep doing
So you, you cannot tell me
How to how to manage my brand

You know what I'm saying
This is paper boi
Live and Direct
If you don't like me
F... U... C... K
Fuck you from the bottom of my heart though

Source: Musixmatch

Songwriters: Erigga
Death Bed lyrics ©

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.