Erigga - Loyalty Lyrics

 Erigga - Loyalty Lyrics

Haaabeg

Karashika

Erigga paper boi(2017 vibes you understand) e don burst

Warri!!

Some people are not just loyal

How your matter be mehn

I swear down

one leg out one leg in

one leg out one leg in

if na that side you choose stay there, if na this side you choose stay here

one leg out one leg in

one leg out one leg in

if na that side you choose stay there, if na this side you choose stay here

From the hills of ikpoba downtown okere

straight to malaga erigga na were

Ace nor be lager see as i dey turn am troway

see dem dey swell up their face but the hate nor be today

been through hell and back see my return ticket

give me dis give me dat dem wan beg me naked

but no be bluefilm e pa na my life you dey watch

my own guy pick money finish dey see me dodge

fine girl dey my bed on expensive shit

forget wizkid my bedsheet na expensive shit

everything heavy omor see envy, dem say na blood money bros you know every

where dem dey wen boys no see money chop

Ring Road go cyber cafe no money sup

boys dey go clubbing we sitdown mumcy shop

dem wan see you die here na wetin you wan dey talk, i expect you to dey with me wen everything bad

my own kele gbes wen everything hard

but you know as e be, biggest record deal

on set, na clarence nai dey record me

one leg out one leg in

one leg out one leg in

if na that side you choose stay there, if na this side you choose stay here

one leg out one leg in

one leg out one leg in

if na that side you choose stay there, if na this side you choose stay here

No pick the ball if you know say you no wan play

No come my yard come dey if you no wan stay

Forget say wetin nor fit kill you

Go make you strong

for where? the injury go pain you long

back then for the hood, i dey broke alone

nobody dey my side i dey smoke alone

ex leave me go marry, i wish am well

even though e pain me i no wish her hell

because i know say very soon everywhere go soft

fast forward, two years later everywhere don burst

i get men wen be say em elbow me lost, fuck boy, forget say two of us dey talk

shengele bread wen you dey see you wan assume

i no people like you forget the friend costume

You know fit pretend for long

Your G string go show

you're all pussy, go perform for stripper pole

nor hit me with the line say i forget men, which men?

men wen nor fit keep am one hundred

fake friends we dey waka pass each other

no worry yourself our life good, nor bother

one leg out one leg in

one leg out one leg in

if na that side you choose stay there, if na this side you choose stay here

one leg out one leg in

one leg out one leg in

if na that side you choose stay there, if na this side you choose stay here

Yeah

A trip to the south, homeboi on the journey we dey meet fake people all around mehn, we still dey meet some real men

man like dem anonymous

man like dem emmaoye

kul boy i see you mehn

man like dem snowman

yo Sly wadup

dem bois, victor my nigga mehn i see you

all my niggas for wafftown mehn

a trip to the south EP you know wah i mean

wen we say EP we nor mean enemy of progress we mean say erigga present, their ear well well


Abeg

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.