Erigga - Motivation Lyrics


Erigga - Motivation Lyrics

pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance a

and as i come with my red and red make dem give me chance

you wey nor know the way song take start dey hurry to dance a

how e do u now as u don galala for inside azonto


Victor AD (Hook)


my biggest motivation na those wey elbow me lost a

but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a

i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay

my biggest motivation na those wey

dey hate 2 seconds dem dey motivate us


Erigga (verse 1)


see if e won burst na 2 seconds 3 too tay

day break everywhere burst my woman pay

this year we go give wahala problem

where the girls dey use my benz take go toll them

incase dem won dey assume na to spray

the money anyhow like another man perfume

if sars won jump i nicked follow dem

watin dey happen officer me and u get problem

old warri me nor bother nobody

so nor dey bother me so hold this funds take press

everywhere hard i know e nor easy bros

even for hell fire now devil sitdown dey press

respect who get but fear who never collect

he first taking now there area take scatter

street na general market u fit pick 2

suspension na hold on rough character


Victor AD (Hook)


my biggest motivation na those wey elbow me lost a

but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a

i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay

my biggest motivation na those wey

dey hate 2 seconds dem dey motivate us


Erigga (verse 2)


see i dey lagos dem won turn the boy to house boy

but oluwa no gree he too love the boy

no joy my guy my guy no dey the street

if trust dey then water for nor fit dey cook fish

idle mind dey opposite devil workshop

i no fit be apprentice i get work to chop

i no dey proud about am but watin man go do

pikin dey one side abi e nor go chop go school

if mouth won tear make e tear finish

the worst thing to happen to man na see finish

when i die write say i try for my grave

life na market and everybody here come trade

omo the rubish when e be say my eyes don see

even this water wey i cry e nor fit commot am

i nor fit complain e join watin give me voltage

tomorrow get belle witch nor fit abort am lie lie


Victor AD (Chorus)


pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance a

and as i come with my red and red and make dem give me chance

you wey nor know the way song take start dey hurry to dance a

how e do u now as u don galala for inside azonto


Victor AD (Hook)

my biggest motivation na those wey elbow me lost a

but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a

i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay

my biggest motivation na those wey

dey hate 2 seconds dem dey motivate us


Erigga (Outro)


omo na dey street be this o where landlord dey turn to ternant

2 seconds form big boy very soon u go dey chop reminant

when dem say life na general market dem go dey give some people

suspension,

suspension na okere prison 4 years u dey wait like pension 2 seconds

motivate urself mehn everybody with their motivation habeg

still on collection confirmation na must habeg

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.