Erigga - Outro (Wrong Advice) Lyrics

Erigga - Outro (Wrong Advice) Lyrics

Daddy sit down Palour

Mummy dey the Kitchen

Junior Dey him room dey sit down dey listen

To some paper boi flow

But them no wan Know oo

Wetin Paper boi they Tell am when the volume Low


I dey give a wrong advice (wrong advise)

i dey give ur daughter wrong advise (wrong advise)

I dey feed Junior with wrong advise (Wrong advise)

I dey give Nnkechi wrong advice (wrong advise)


Who tell you say make u read

who tell u say work dey

Who tell say igbo dey kill

Make i give you update

Drop out of school be a big fool

like uncle Luckie

Carry ur Kpo smoke your Igbo

from Monday to Thursday

Life fast why nor slow am with some codein trips

Blow all your money on crack

and some mugada cheeks

Oghene Forbid mehn

na which kind rap be this

Human being open him mouth

Dey yan like Cli_to_ris

Later them go say na Erigga dey spoil the kids

Even me nor go fit enter rap dey halla Cli_to_ris

Daddy sit down palour

Mummy dey the Kitchen

Junior dey him room dey sit down dey listen

To some paper boi flow

but dem no wan Know

wetin paper boy dey tell am when the volume Low


I dey give dem wrong advice (wrong advise)

i dey give ur daughter wrong advise (wrong advise)

I dey feed Junior with wrong advise (Wrong advise)

I dey give Nnkechi wrong advice (wrong advise)

Oh Lord!


Oh Me No me

Take your popsy Key go steal

Use him ATM collect cash

carry Okpo with big Yansh

Before You go your house smoke like wraps

of Igbo if your sister talk dash am plenty slap

You fit still sell your mama single One na Kehh

Na your house you thief so police nor get any say

Your pastor say you get demon

Go ask am who he help

Na igbo dey do you Make he dey mumu himself

Una House help fit still help you fit some good blowjob

Your papa get money u go fit make am with no job


Daddy sit down palour

Mummy dey the Kitchen

Junior dey him room dey sit down dey listen

To some paper boi flow

but dem no wan Know

wetin paper boy dey tell am when the volume Low

Nor dey give dem wrong advice (wrong advise)

i dey give ur daughter wrong advise (wrong advise)

I dey feed Junior with wrong advise (Wrong advise)

I dey give Nnkechi wrong advice (wrong advise)

Oh Lord!


Maxy

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.