Industry Nite (Refix) Erigga

 Erigga Industry Nite (Refix) lyrics

na if you hear say i die say person shoot me

will you cry or say na wetin my mouth put me

what if you hear say na one robbery when i go

cause i don tire for underground i just wan blow

shoot videos wen bad like them daddy yo

put am for trace hiptv and mtv-o

oliru o sunday scatter G-twelve bar enter cotonou go buy like twenty-m car

na in those days these talents fit blow you

nowadays without money nobody wan know you


presenters with their share even dj's too k each


which show these upcomings dey do


get the nerve say erigga shoot with clearance

under this reccession how much dey the balance

the industry for nigeria be like campaign

share the money PDP if you wan reign

e be like say nah endorsement be the new swag

even if money no follow you fit take am brag

label dey spend big money for artiste head

but the artiste no go show many artiste dead

now for you too live the label be like like concre work

very hard because of wetin dem don spend on-top

cos your boss dey expect hundred million

afterall this song blow were the hundred million

my label don cast e don go to 'G' back

word on the street dem collect the house and jeep back

same girls when dey dance when dey hear ypur beat

na dey take you do yeye when they hear your gist


welcome to industry nite na you dem dey host today you go perform right for your mind all these men when dey here love you but when dey reach their house dem go judge you(twice)


(...)


A trip to the south you no need visa


king of the south to your door like domino pizza


the way my rap big i dey fear make you no drown


one stop to my money long pass devil gown


A trip to the south EP use your eyes listen


and mouth look better learn the industry is missing


rappers dey fear dem no believe say i go blow one day


heart dey beat anyhow like who follow one way


if na beef you dey find i shade am like suya


salamaleku my kalagbero reply puya


tell your producer orhh


use eim number text you


say better beef dey


you come studio we mess you


na me na own the throne you just dey stone the throne


na street catry am give me i no fit bone the throne


my teacher tell me say nah army gun go shoot me die


but instead nah clearance dey shoot me guy


the day annonimous call me i dey jungle dey smoke


sign contract i never start industry don dey smoke


i don big pass who dey write na straight from my head


commot your leg for wire warri say abegg

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.