Asa - Iya Lyrics

We just dey die for nothing
too much disease for this land
Every day we go dey pray
God, help us save us
Too much money pass my eyes
All we dey do na smell am
Man must work and yet survive
Yet illusions plenty
K'omode ma seru lojo o
Iya ni, Iya ni oo
K'emi ma ru bata fegbe mi ooo
Iya ni, iya ti o da
Ai moye eyan loti segbe ee
Iya ni, iya ni oo
Ai mo ye eyan t'o rise se
Iya ni iya ti o da oo
Brothers dey kill eachother age sef dey fry our people
Corpse e just dey flow like water
In and out this fruitful nation
Brothers, sisters make we wake up
and see the way this world dey turn round
Waging war no be wetin we want
cuz peace na wetin we need
K'omode ma seru lojo o,
Iya ni, Iya ni oo
K'emi ma ru bata fegbe mi ooo
Iya ni, iya ti o da
Ai moye eyan loti segbe ee
Iya ni, iya ni oo
Ai mo ye eyan t'o o ri ise se
Iya ni oo
Ladies and gentlemen
i'll like to invite a wonderful
hmm brother
on stage
I'll let him speak for himself
are you there,
yeah yeah yeah
Mr
come, make them see you now
make them see you now
I dey here o Asa, i dey here o
I say i dey here, i dey here o, my sister
i dey here o, idey here o
Everybody say
yeah brother,
wetin i dey talk now, na serious business ypu know
serious business dey for town
serious business, e pass my power brother, tell them make dem hear
To ba fe se bo se fe si mi,
orun a wo oo ko le ya,
ko ya ko le dogun, ko dogun oojo pe ewe ikoko oh
ojo pe ewe ikoko
oh ...
ko le ya ko ya, to ba tete ya ko ya
ojo pe we ikoko
people
you hear what im saying to you now
ojo pe we ikoko
ani ojo pe we ikoko ...
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.