Dr Dolor ft. Buju – Baba Nla Lyrics

Hmmmm hmmmm hmmmm
Dr dolor entertainment
Hmmmmmm
Oooooo ooooo oooo yeahhh

Hmmmm
Hmmmm
Hmmmm
Yeahhh

I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla

I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla

Omo I been looking at this girl called Somadina
Said I dey ball die pass Roger Miller
If I tell you things you know its official
She fit to follow me go to my place later
I tell you things I know like and make I know lie
I Dey feel you tonight
As Hennessy don dey body tonight
Say make I know lie I go talk my mind
And as a baba nla wey I be
Eh no be katangwa Oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem, dem go sabi my p
Ahhhhhhh

Baba Nla wey I be
Eh no be katangwa Oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem dem go sabi my p
Ahhhhhhh
Hmmmmmm
Hmmmmmm
Oooooo yeah

Ti won ba ri mi yes sir
Senator the minister
Enter anywhere no need visa
When I play omo na nasa ooo
Eze na eze, only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey kata yarn for where me dey
When I roll my dice e be two six Oh
Eze na eze, only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey kata yarn for where me dey
When I roll my dice e be two six Oh

I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla
Commissioner
Inspector general
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area