Sound Sultan - Obalola Lyrics

She said strictly friends and family
God bless you my mama mi
I know why they can't stand me
‘Cause they don't understand
Omo oshi ano
oun lo j'oba loni
Omo t'eti gbagbe
oun lo ma d'oba lola

They tell me say I no go reach the top
You raise the bar, then I push it up
Now all my people dem dey push it up
Now the stage is my home, I no be visitor
Many boys dem dey visit us
Very few wey dey live with us
Some of us them dey form whats up
But they come and go like a city bus
Baba God na my real Lord
Oun lo n yo caretaker
All my people show me love
Won tun pe mi ni baba peace maker
They calling me baba peace maker
They calling me baba peace maker
They calling me baba peace maker
They calling me baba peace maker

She said strictly friends and family
God bless you my mama mi
I know why they can't stand me
‘Cause they don't understand
Omo oshi ano
oun lo j'oba loni
Omo t'eti gbagbe
oun lo ma d'oba lola

Now if you listen to my silence, you'll hear wisdom
Omo dey follow me, follow me, follow me chewing gum
If you no fit keep up sit don
no be everything be hip hop sitdon
No come go kill yourself
you no fit use my address o
All man for himself
na only you go teach yourself

She said strictly friends and family
God bless you my mama mi
I know why they can't stand me
‘Cause they don't understand
Omo oshi ano
oun lo j'oba loni
Omo t'eti gbagbe
oun lo ma d'oba lola

Indomix
they don't understand
they don't understand
that's why they can't stand it
they don't understand
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.