Dremo ft. Patoranking – Wonder Lyrics

Ah ah aaaah ah ah aaah ah ah
I still dey wonder
Ah ah aaaah ah ah aaaah ah ah
I still dey wonder

So many things to talk about
Wonder why people get attention when dem die
Wonder why Stevie no dey see
Wonder why people gat to struggle to survive
Wonder why people be picking war over peace
Wonder why people no fit love David and Wiz
Wonder why guys judge a lady by physique
And I wonder why ladies judge a nigger by his whip
Wonder why you wanna bring another brother down
All because you and a blogger wan trend
Wonder why the seven wonders in the universe both I still wonder why wonders shall never end
And I still dey wonder why sometimes I cannot blend
Still wonder why enemies pretend to be your friends
Wonder why time is long and life is short
And I wonder why I never buy Ferrari yet

Ah ah aaaah ah ah aaah ah ah
I still dey wonder
Ah ah aaaah ah ah aaaah ah ah
I still dey wonder
Tell the people we are ready
We bad and deadly
Don’t go act shady
Give dem on a daily
Tell the people we are ready
We bad and deadly
Don’t go act shady
Give dem on a daily

Whayasay

I dey think if some people sef dey wonder
I dey wonder if some people sef dey think
But this world the good ones die younger
Sugbon awon toh shey ika shi breathe
No be by wetin you desire na by wetin you believe
So I dey wonder why words make you bleed
You don wonder why ii no too get fans for Portugal
It’s because I cannot rap in Portuguese
Make Una wonder with me
Why are we getting killed by the police
Why is there no job opportunities
When emergency dey you no fit call the paramedics
Still wonder wetin happen to ??
Wonder why a teenager go spend hin school fees
Wonder why you u got to tap to sort the cheese
Wonder why person go steal my 3O BG piece
You piece of shit, your a bitch if the shoes fit

Ah ah aaaah ah ah aaah ah ah
I still dey wonder
Ah ah aaaah ah ah aaaah ah ah
I still dey wonder

Tell the people we are ready
We bad and deadly
Don’t go act shady
Give dem on a daily
Tell the people we are ready
We bad and deadly
Don’t go act shady
Give dem on a daily

In my city, I’m a monster
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.