Moelogo ft. Adekunle Gold & Ria sean – Who Talk Lyrics


[Chorus: Adekunle Gold]
No be everybody go like you
This na reality o my guy
No be everybody go feel you
This na reality o na na
If you walk on water
Dem go talk say you no sabi swim
If you dey fly o
Dem go talk say you no sabi walk

[Post-Chorus: Moelogo & Ria Sean]
Who talk say man no fit turn him lesson to a blessing?
Who talk say babe no fit stand for road and get investment?
Shine your eyes
Shine your eyes
Well well
Price dey rise
Come correcti o, well
In my vibe
No deny I decide I love my life
Fuck with me, you go see
Don’t fuck with me, you might get zеro chances
Live your life my dеar

[Chorus: Adekunle Gold]
No be everybody go like you
This na reality o my guy
No be everybody go feel you
This na reality o na ni
If you walk on water
Dem go talk say you no sabi swim
If you dey fly o
Dem go talk say you no sabi walk

[Post-Chorus: Moelogo & Ria Sean]
Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
Who talk say babe no fit stand for road and get investment?
Shine your eyes
Shine your eyes
Well well
Price dey rise
Come correcti o
In my vibe
No deny I decide I love my life
Fuck with me, you go see
Don’t fuck with me, you might get zero chances
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.