Trikytee ft. Guchi – Dey For You Lyrics

I think i’m falling in love o
And e dey do me like say me I don win lotto
Na only you fit to dice me, ice me and jazz me
When nobody dey, baby na you I call my daddy

Girl you know that
I think I’m falling in love o
And for your love I no mind
I go shoot my shot oh na
Na only you wey I go call o
Girl in the rain and in the sun
Na only you you you, wey I go call call call
You you you, wey I go call cal call

It’s alright, it’s okay
When I dey for you shey you go there for me
It’s alright, it’s okay
When I dey for you shey you go there for me
It’s alright, it’s okay
When I dey for you shey you go there for me
It’s alright, it’s okay
Wettin you want from me I give it all

Dem say me I come for the kpa
Me I no care, I go give you my love
My heart beat like kpo kpo di kpo
Anytime I dey with you I feel alive
Girl you got me locked down na na
You dey make bad man dey dagba na na
Girl you got me locked down na na
You dey make bad man dey dagba na na

I think I’m falling in love
And e dey do me like say me I don win lotto
Na only you fit to dice me, ice me and jazz me
When nobody dey, baby na you I call my daddy

Girl you know that
I think I’m falling in love o
And for your love I no mind
I go shoot my shot oh na
Na only you wey I go call o
Girl in the rain and in the sun
Na only you you you, wey I go call call call
You you you, wey I go call cal call

It’s alright, it’s okay
When I dey for you shey you go there for me
It’s alright, it’s okay
When I dey for you shey you go there for me
It’s alright, it’s okay
When I dey for you shey you go there for me
It’s alright, it’s okay
Wettin you want from me I give it all
Wettin you want from me I give it all
Wettin you want from me I give it all
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.