Lyrics: That Guy - Zlatan

Zlatan -That Guy mp3 Lyrics + Video

 Adam chop Apple abi e no dey with Bible

What you believe in, na hin be the obstacle

Many people don trend, many people don fail, I no wan be that guy

If you sabi love gravity seh, you go gbo wo japa

Many people make ham, many people succeed, dem no get long life

When the time comes brother you must b

Everyday I Dey thank God for my Life

I Dey pray to Jah make I no backslide

Agree bread wey don turn to slice

Many people don trend, many people don fail, I no wan be that guy

I thank God say I no give up

Dem for Dey whine me like Satan whine Jesus

I no wan come these life in vain

I no come these life to come fail

I no wan know hunger again

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.