Dremo ft. Jeriq - East To West Lyrics

 

Dremo ft. Jeriq - East To West Lyrics

Dremo ft. Jeriq - East To West Lyrics

Yak (Jayswagg is the new problem)

Uhn

Time is 1:19

Jayswagg let me run my thing

Yah

Codename

Yah

Money on my mind and my mind on my money

Kuo paa, udo gba shoe


Awan grind, don′t need dope boys crushing it for me

Na muller dey turn me on butterflies ninu tummy

Got the midas touch so talofe wa tan mi

Abum a clear picture in dark background

Clean boy but dirty money in my account

I'm all the way up ima funwum down

My way di way di ocha like a wedding gown

Yeah, married to the game

But mi o fun loruka

No be yoruba but I′m on demon time

I dey live life, no fit remember wetin happen last night

Woke up to 3 girls that I don't even recognize

Observation matters

God protect me from my friends

I can handle my haters

Muwa naga higher ka onye nepa n'eligo ladder

Abum nwa mmanu mana muwa adilo enye akara

Tori mo kana for the dollar

Big wahala, you tryna play with my money

Go surely disconnect your controller ending your journey

Malo fi ilokulo lomi

Realize we ain′t guys dem go chop your eye

Chocolate when I put a bounty on a dummy

Kuo paa, udo gba shoe

I can be bad mpa and I can be good

Locked in my hustle ka anu di locked in a zoo

Waiting for my turn k′onye no na atm queue

Oga, I just dey look at you

This guy I no wan dey holla you

Cos I never argue with a fool

Pay me by sunrise or thunder go fire you

Na afa na nwa na mmuonso achom the mulla

Emechigo okada and nleka n'ime onitsha

Mna eyizi Gucci before bu okirika

Never looseguarding as ezigbo onye olewa

Say the boy here now

Going down never

Awa bi wa te eba

They couldn′t have done better

They still not up to my standard even if them climb ladder

They making no cheddah, I making more cheddah

Ego ga di longer than river Missisipi

Ego mga na eli umu aloba asim mu take it easy

Olowo ka obo starboy ka wizzy

Obulo ife umuaka aloba onitsha abulo gidi

Wan buy house for VGC

Their present, my TBT

Make it rain at the party

Somebody call on PDP

I have been killing instrumentals

I suppose dey kirikiri

Gbamu-gbamu jigi-jigi

Awa de re, ani facility

Kuo paa, udo gba shoe

I can be bad mpa and I can be good

Locked in my hustle ka anu di locked in a zoo

Waiting for my turn k'onye no na atm queue

Oga, I just dey look at you

This guy I no wan dey holla you

Cos I never argue with a fool

Pay me by sunrise or thunder go fire you

Kuo paa, udo gba shoe

I can be bad mpa and I can be good

Locked in my hustle ka anu di locked in a zoo

Waiting for my turn k′onye no na atm queue

Oga, I just dey look at you

This guy I no wan dey holla you

Cos I never argue with a fool

Pay me by sunrise or thunder go fire you


Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.