Jaywon feat. Mr Eazi - Another Level Lyrics

I don know tey tey I can never be perfect
y I dey do my things with my conscience
so when mr ex told me he wont be at my fun fair
i know say e no mean sey e no like my style
e no like my style
ka nuku pelu kadara ti e
so don't take no offence when you see me grinding, balling all the same
shout out to all the ladies sleeping on me
now i don kum to take my crown on me
I'm all about my hustle i no send nobody
kowo ti pe, sa owo mi fu mi
everyday i pray, oluwa gbemi soke
to ba dola ko ma rimi loke loke
coz dey knw dey can't touch me and my hustle
am on another level ×
loke loke le ma ma rimi
dust till dawn
loke loke le ma ma rimi
dust till dawn
loke loke le ma ma rimi
dust till dawn
loke loke le ma ma rimi
dust till dawn
zagadat
back in the days dey no dey feel me
ah dey sing many song dey no dey hear me
even notjustok no dy post me
all these pretty ladies, dem dey post me
25 sitting on 25mill
tell me who ever done this real quick
i just came from a world tour
sold out concert 100k pounds for one song
i just got a house
i just got a car
shout out to my mama, e be she dey pray for me
shout out to my people wey dey hail and follow me
wey dey hail and follow me like
loke loke le ma rimi
nah the same haters wana be me
im on another level you cant find me
im on another (x)
loke loke le ma ma rimi
dust till dawn
loke loke le ma ma rimi
dust till dawn
loke loke le ma ma rimi
dust till dawn
loke loke le ma ma rimi
dust till dawn
i gat nothing to tell u
got money EFCC no dey find me
c ur girlfriend dy find me
omo yoruba aloye lenu
for igboro i be king kong
every record i dy drop, dem dy sing along
im d best indigenous who ever do these
west africa to yankee dem dy feel these
oh oh i got real love for my people oh
hold my city down i no dy shake oh
ori ju ori lo emalowa oh oh
mo yato si won
im on another (x)
loke loke le ma ma rimi
dust till dawn
loke loke le ma ma rimi
dust till dawn
loke loke le ma ma rimi
dust till dawn
loke loke le ma ma rimi
dust till dawn
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.