DJ KayJay and Rommie – Selfish Lyrics

KAYJAY
Rommie fire

Don’t you turn my thing to another man thing
Let me know when you need something
Girl I’m used to this oh, girl I’m built for this oh

You be doubting thomas I know
You’re feeling pompous I know
Your body muzz me ebelebe
Make I be the man
you go carry go church my bebe

love wey I get for you
ko ji no si America
ko ji no si Colorado
ko ji no si Puerto Rico

love wey I get for you
ko ji no si America
ko ji no si Colorado
ko ji no si Puerto Rico

Are you from Congo
I love girls with shoko
I sabi sing but mo broke oh
But If I see love i dey love oh
I dey love oh…

You be mami water i be papi water
Pour me water hold you for my hand
Like you be pure water
Oh baby So so munagi
Because of you I Dey put melodies
melodies oh

love wey I get for you
ko ji no si America
ko ji no si Colorado
ko ji no si Puerto Rico

love wey I get for you
ko ji no si America
ko ji no si Colorado
ko ji no si Puerto Rico


Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.