Dai Verse ft. Buju – Sweet Daddy (Remix) Lyrics

Verse 1 – Dai Verse
Fasta, after when I give she want another one
Who’s that baby on the side wey dey bada bop
Baby you know me I want another one
I want another one
Baby you used to, be the first to call me in the morning
I’m getting used to, seeing your face when I’m daydreaming
‘Cause if you say make I jump, me I go jump
If you say make I fly, me I go fly
If you say make we fire, fire, fire, fire pon them
And if you say make I run, me I go run
If you say make we knack, we go knack
If you wan make we maya, maya, maya, maya pon them

Chorus – Dai Verse
‘Cause she got me like
Ah, sweet daddy, sweet daddy
Oh my baby
And she’s fire, my baby, my baby
Fine like Barbie
Got me like
Ah, sweet daddy, sweet daddy
Oh my baby
And she’s fire, my baby, my baby
Fine like Barbie

Verse 2 – Buju
The way you touch me I like it ah-ah
Sweet me die e too sweet ah-ah
Say na you I want, forget Cassandra my shawty
You for like do proper, ah
Ah, K’osha sope emi lefe, ah
You no go fit leave me for here
If you no answer dem go call bouncer, ah
‘Cause I no go fit commot for here
K’osha sope emi lefe
You no go fit leave me for here
If you no answer dem go call bouncer, ah
‘Cause I no fit leave you for here
Do me bad, you fit even swear for my Dad
Oyi tugbuo mo, oyi bad
When you leave me I dey sad
Oh you do me ah-

Chorus – Dai Verse
‘Cause she got me like
Ah, sweet daddy, sweet daddy
Oh my baby
And she’s fire, my baby, my baby
Fine like Barbie
Got me like
Ah, sweet daddy, sweet daddy
Oh my baby
And she’s fire, my baby, my baby
Fine like Barbie

Verse 3 – Dai Verse
And girl I’m on my knees for your case oh
Don’t do me bad oh
And I go fight Chinese for your case oh
For your case oh
Girl you know you’re my oxygen I’m feeling it too
And this feeling inside of me feels nothing but you
But you do me kpalanga do me bad
Make me feel like I no get life
Want to finish me for my ma
Oyi tugbuo mo oyi bad oh you do me
Kpalanga do me bad
Make me feel like I no get life
Want to finish me for my pa
Want to finish me for my ma

Chorus – Dai Verse
‘Cause she got me like
Ah, sweet daddy, sweet daddy
Oh my baby
And she’s fire, my baby, my baby
Fine like Barbie
‘Cause she got me like
Ah, sweet daddy, sweet daddy
Oh my baby
And she’s fire, like Barbie, like Barbie
Oh my baby


Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.