Erigga & Jay Teazer - Rock Star Lyrics

 

Erigga & Jay Teazer - Rock Star mp3 Lyrics

Yeah yeah yeah

Ye ye ye

Uh huh huh huh


I pour myself a cup of henny just to quench my taste..Uh oh oh oh

They want to kill my energy they want to take my place

But I seeeeerve a living god

If I f%ck up na me cos am

E dun tay I no be visitor

I been through a lot I cannot make this up

But I can’t give up I’ma gangster

I was made for this

I can’t give up I’ma rockstar

You go hear am wen I sing

I can’t give up I’ma gangster

I was made for this

I can’t give up I’ma rockstar

You go hear am wen I sing


Wetin my eye see Seeee see seee ooh oh

E go pepper your body

E go do you like conji uh oh

Wetin my eye see…Seeee see seee uh oh

E go pepper your body

E go do you like conji uh oh


Eye go turn you

I no fit trust man wey fit sell him own brother becos of bread and butter oko e no go well

Which one you dey gimme coke na peps I order

Like fetching bucket wey dun tear oko e no go well

If den dey hail try check if na your raba

Cos if e finish 2 seconds den dun gbagada

Men go betray you

Loyalty papa

Na chairman get all the street pass

You get money yapa

Na why I japa leave them warri flyover

Who know me well know say I dun try over

The road wey you pass go asa na person clear am

Dat toto wey you dey enjoy na person tear am

Ig model say she loves the way I dey straff


I mean she say she loves the way I dey rap

She add me for her private snap

Wan kill me with nudes

I no be small pikin but she wan wound me with boobs

Wetin my eye see…Seeee see seee seee uh oh

E go pepper your body

E go do you like conji uh oooh

Wetin my eye see…Seeee see seee seee uh oh

E go pepper your body

E go do you like conji uh ohh

Shout out to jesu kiristu

E no dey sleep on me

If only two.. Dey wan step their toes in my running shoes

Before you know god dun punish you

A*n ahh ann

They wan to tarnish my I-mage but I’m innocent like tu-face

They want me under the food chain

But I’ma moving train

So I can keep up

Sunshine on the mix

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.