Jay Teazer – Taste Like Lyrics

Today today today
I’ll make ur body testify mogbe o

Je m’appelle Jayteazer

Gimme that love wey Dey taste like hmmm
Gimme that love wey Dey taste like hmmm
Girl make it drop make it shake like hmmm
Sweat like hmmm

Gimme that love wey Dey taste like hmmm
Gimme that love wey Dey taste like hmmm
Girl make it drop make it shake like hmmm
Shake like hmmm

Girl dem shuga
I am a soldier with the biggest luga
She wan Dey chop my bukka
She wan chop all my mula join
Ride in my bima
No Cinderella your boyfriend cyant do that (never)
In the night time I am brutal (gangsta)
Baby if u spread I go put am

Gimme that love wey Dey taste like hmmm
Gimme that love wey Dey taste like hmmm
Girl make it drop make it shake like hmmm
Sweat like hmmm

Gimme that love wey Dey taste like hmmm
Gimme that love wey Dey taste like hmmm
Girl make it drop make it shake like hmmm
Shake like hmmm

Today today today
I make your body testify mogbe
I make your body testify mogbe
I make your body catchi fire

She wanna tingalinlin on my bed
I’ll make your body ring ring till your battery dead
Tonight I wanna activate your groove
You looking like a snack I don’t mean to be rude
And I overrule , any vagabond wey Dey form jarule
Your bum bum bigger than my estate
So no Dey demo baby come make I demonstrate yeah

Gimme that love wey Dey taste like hmmm
Gimme that love wey Dey taste like hmmm
Girl make it drop make it shake like hmmm
Sweat like hmmm

Gimme that love wey Dey taste like hmmm
Gimme that love wey Dey taste like hmmm
Girl make it drop make it shake like hmmm
Shake like hmmm

(SKENG man talk)
How many drinks on the table ?
Not enough ! Bring more prrrr
Bring more

Today today today
I make your body testify mogbe
I make your body testify mogbe
I make your body catchi fire

Je m’appelle Jayteazer
Bad girl pleaser
Giving dem ease anytime Dey under pressure
Pelle Jayteazer
Bad girl pleaser
Giving dem… anytime Dey under pressure


Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.