Skales – Rosa Lyrics

Rosa Lyrics by Skales (feat. Rotimi)
 

_(real fire, ace bring the beat back)_

baby baby eh (Mr Skales on a mission dem dey)

Rosa, Rosanna why you do me so, shey you want to koba, koba me why you do me so oya baby 2×

Deh deh, deh deh, which one you dey dey me I want to know wetin dey dey, which one you dey, Oya baby deh deh, deh deh, which one you dey dey me I want to know wetin dey dey, which one you dey, huh…

Why you do me bad, why you do me bad, you make my heart dey skip when you turn Jimmy Jatt, girl you know you bad, girl you know you bad, you got the kind of thing wey fit make a n**** mad, oh baby I’m helpless you’re driving me crazy you’re reckless yeah I got to fasting my seat belt, you are driving me crazy you are reckless yeah…

Rosa, Rosanna why you do me so, shey you want to coba, coba me why you do me so oya baby oya baby

Deh deh, deh deh, which one you dey dey me I want to know wetin dey dey, which one you dey, Oya baby deh deh, deh deh, which one you dey dey me I want to know wetin dey dey, which one you dey, huh…

Girl Of dreams some nights, wish you could turn to a nightmare, hate that you don’t think twice and when u mad you no fight fair
you’re heartless when you want to, you ain’t the girl that I once knew, I know it’s fire that I’m playing with, you’re too hot but I’m loving it, Oh baby I’m helpless (eh), you’re driving me crazy you’re reckless eh, I got to fasting my seat belt (hey), you’re driving me crazy you’re reckless eh

Rosa, Rosanna why you do me so, shey you want to coba, coba me why you do me so oya baby

Deh deh, deh deh, which one you dey dey me I want to know wetin dey dey, which one you dey, Oya baby deh deh, deh deh, which one you dey dey me I want to know wetin dey dey, which one you dey, huh 2×

Oo oh… hee eh… Ooo Oh aah… hee eh…

_(Milla Mix) (real fire, Ace bring the beat back)_



Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.