Soul Marley – SufferATION Lyrics

Ye ye ye ye ye ye
SOUL MARLEY BE THE NAME
Anytime, Any day
Ye ye ye ye ye

Monkey no fine but him mama like am
No go wear the shoe, if you never size am
And if dem tell you last, make you better price am
Cos it’s a hard life we dey live for Naija

Abobi, shine your eyes make you no go gock am
Na street wey you dey, make you no go dull am
Nuffa dem ah hypocrite, dem no send your matter
Gwan big up yourself jah go take you higher

And so me sing say
Ah eh ah
Oluwa Biko hear the cry o, we dey cry
Chineke Biko set the pass o
All of my people don dey cry o
Ah eh ah

And our government bad o
Dem no wan give ghetto man jab o
Dem no wan gree ghetto man rise
Dem no wan give ghetto man light o

And our government bad o
Everyday for the streets no light o
We just dey hustle everyday for the bread o
My God o
Ye ye ye ye ye

Now my people don dey run run run
My people don dey waka waka
Everyday na suffer suffer
Everything na jaga jaga

Now my people don dey run run run
My people don dey waka waka
Sufferation too loud o
My God o

Monkey dey work
Baboon dey chop
If you get the plug
Na you be boss o …

Nzogbu nzogbu
Enyi mba enyi
Nzogbu
Enyi mba enyi…

Oh na na na na na na
Oh ye e, oh ye e
SOUL MARLEY BE THE NAME BE THE NAME
ANYTIME ANY DAY
Ye ye ye ye ye… ya

Monkey dey work
Baboon dey chop
If you get the plug
Na you be boss o …
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.