Pass me the rizza
Pass me the
Pass me the rizza
Gyalie don’t give me a reason
Like I’m not the one knocking on your speakers
She call me
Afro singa
Naija jigga
She don kolo when the boy no fi enter
She dey my phone
But the boy no fit answer
You no respond but today you want to ginger me?
Be like say you want to yahoo me?
Money don dey come
Bottles don dey pour
Now you want to gimme love nwantiti
I’m expensive! Put a price tag on me
Its impressive that you think you could afford me
Baby you adore me? Put me in Dior!
But if you like girl gimme the whole store
Got the Casamigo
Wa gwan what your girls say?
Me no want wahala
It’s a groove, baby come play
Enter the room
Make we can do what they think say
I don dey rizz up!
Pass me the rizza
Pass me the
Pass me the rizza
Gyalie don’t give me a reason
Like I’m not the one knocking on your speakers
She call me
Afro singa
Naija jigga
She don kolo when the boy no fi enter
She dey my phone
But the boy no fi answer
So she called me baby bae, Angelina
Took me to her tomb, I’m a raider
Seen the way she move her waist she a diva
Baby rocked the boat like Aaliyah
Jiri nwayoo
I ge egbu mmadu
Omalicha I nwere gum body o
I wa ala ihe m kwuru?
Cos nwanyi I ge nye m nsogbu
Nsogbu
So ima rizz up
The gyalie go T up
Wallahi she say me a do her like a heartbreaker
So ima rizz up
The gyalie go T up
Wallahi she say me a do her like a heartbreaker
Pass me the rizza
Pass me the
Pass me the rizza
Gyalie don’t give me a reason
Like I’m not the one knocking on your speakers
She call me
Afro singa
Naija jigga
She don kolo when the boy no fi enter
She dey my phone
But the boy no fit answer
Pass me the rizza
Gyalie don’t give me a reason
She call me
Afro singa
Naija jigga
She don kolo when the boy no fi enter
She dey my phone
But the boy no fit answer
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.