Barry Jhay – Whine My God? Lyrics

(Yo Dibs)

Say
Me I don dey before them born me
No matter what them say I do
Man I’m still Barry
Me no fit change for nothing and nobody
See
You cannot stand their bubble
Ohhh uhh
O sati gbo nipa Barry
My music set you in the mood wey be like magic
Inna your heart and your soul me I let you sing

They wan dey whine
They wan dey whine
They wan dey whine
They wan dey whine my God
Them dey whine
They wan dey whine
They wan dey whine
They wan dey whine my God
Whine
They wan dey whine
They wan dey whine
They wan dey whine my God
Them dey whine
They wan dey whine
They wan dey whine my God

Igba ti moun jeun
Lalai l’eran
Eni kan kan o ri mi, eni kan kan O ran mi
Be s’ora yin d’akurakuda
Be s’ora yin di shark Oba eja
Woun oje yin mo aye
Woun oje yin mo aye
Rau!

Only thing that makes me smile
And if you notice even in my way the benjamis sef dem dey smile
When I do the damage, I fix what I need to fix
So please don’t come here acting like you were there for me
Jahovah show me clearly daddy fights for me (Jahovah show me clearly daddy fights for me)
If you look down on me you go see expensive kicks (Oh jeez)
Ohhh See

They wan dey whine
They wan dey whine
They wan dey whine
They wan dey whine my God
Them dey whine
They wan dey whine
They wan dey whine
They wan dey whine my God
Whine
They wan dey whine
They wan dey whine
They wan dey whine my God
Them dey whine
They wan dey whine
They wan dey whine my God

Igba ti moun jeun
Lalai l’eran
Eni kan kan o ri mi, eni kan kan o ran mi
Be s’ora yin d’akurakuda
Be s’ora yin di shark Oba eja
Woun oje yin mo aye
Woun oje yin mo aye
Rau!

(Focus)


Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.