Damola Davis – Don Dada Lyrics

Don Dada Lyrics by Damola Davis (feat. L.A.X)
 

Damola Davis
Ah ah ah ah ah ah
Yeah yeah yeah
Yeah e yeah
Ye Eh eh

My ting stand at attention, when I dey with you (Salute!)
And you can check my credentials, say my love is true (facts)
You murder me like Pablo (pablo oh Eh)
You Killy Killy El Chapo (rr)

And you go dey with me, I’m don dada
I wanna dey for you, I’m don dada
And you go call on me, I’m don dada
Wanna dey for you, I’m don dada

And you go call on me, I’m don dada
I wanna dey with you, I’m don dada
And you go dey for me, I’m don dada
Wanna dey for you, I’m don dada

Girl your figure eight, turn man to mumu
Dem say na kayamata, dem say na juju
I no relent, I want a taste of you uu
Na only GODZILLA wey fit handle you.
Shey you go give Badman a trial
Come over here baby make whine am
When I dey with you Omo is final,
On top your matter me I go retire Ah Ah Ah

My ting stand at attention, when I dey with you (salute!)
And you can check my credentials, say my love is true (love is true)
You murder me like Pablo (Pablo oh Eh)
You Killy Killy El Chapo (Ye)

And you go dey with me, I’m don dada
I wanna dey for you, I’m don dada
And you go call on me, I’m don dada
Wanna dey for you, I’m don dada

And you go call on me, I’m don dada
I wanna dey with you, I’m don dada
And you go dey for me, I’m don dada
Wanna dey for you, I’m don dada

Calamity girl dem say you bad (bad)
Anything you do dem say you bad (bad)
I don’t even care if dem say you bad
Cos I still want that piece of you

Pretty pretty light things that you do (oo wee oo wee)
So you can do the dutty whine for me (dutty whine ah ah ah)

My ting stand at attention, when I dey with you (bad)
And you can check my credentials, say my love is true
You murder me like Pablo
You Killy Killy El Chapo

And you go dey with me, I’m don dada (hmm Don dada)
I wanna dey for you, I’m don dada (don dada)
And you go call on me, I’m don dada (don dada)
Wanna dey for you, I’m don dada (don dada)

And you go call on me, I’m don dada (don dada)
I wanna dey with you, I’m don dada (don dada)
And you go dey for me, I’m don dada (Damola Davis)
Wanna dey for you, I’m don dada (Run the track)
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.