Elhi – Slow Down Lyrics

Come on
Come on
Come on

(Vibes)

Come on
Come on
Come on

Girl I know I made mistakes
But I don dey learn my lesson Yo
Been looking for you for days
You know that you are my baby
I never believe sey you don gbes
If na me be you i no go look my face too
I don find you go lekki phase 2
Cause I need you

Hey cause e no go matter
All the girls wey I dey see for insta
Sey na all of them dey cause disaster
Girl you know the matter
You give me jedi jedi like Fanta
Na you dey make me crase like ganja

Slow down oh
Oh my darling slow down oh
Slow down ya

Slow down oh
Huh baby slow down

Eh Omo don’t do me like this oh
Everything we used to do is boring oh
Without
Omo I promise oh
I got you

Hey cause e no go matter
All the girls wey I dey see for insta
Sey na all of them dey cause disaster
Girl you know the matter
You give me jedi jedi like Fanta
Na you dey make me crase like ganja

Slow down oh
Oh my darling slow down oh
Slow down ya

Slow down oh
Huh baby slow down

Slow down oh
Oh my darling slow down oh
Slow down ya

Slow down oh
Huh baby slow down


Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.