AV - Jiggy Lyrics

AV - Jiggy Lyrics

AV - Jiggy Song Lyrics

 AV

Girl am a jiggy nigga

Backwood no razler

Tell me what you want I gat paper

And when we done you go pay me later inna my room

Roll two and smoke one

Whine that waste motorolla

Girl you know your booty is danger

And nothing wey I like pass danger


Girl me I don jogodo

Shack ogogoro

Wetin I dey find Dey for inside your sokoto girl yunno (yunno na)

Girl me I don jogodo


Shack ogogoro

Wetin I dey find Dey for inside your sokoto

Girl yunno (girl you know, you know , you know)

Obiagelli

Dumebi

Do remi fa so lati do (My baby *4)


Obiagelli

Dumebi

Do remi fa so lati do (My baby *4)


Girl am a gangstar and I gat guns now

And I gat niggas when dey answer when I call now, so tell them little boys make dem calm down

Causе dem all likkle likkle boys dеm no fit test man


Girl me I don jogodo

Shack ogogoro

Wetin I dey find dey for inside your sokoto girl yunno (yunno na)


Girl me I don jogodo

Shack ogogoro

Wetin I dey find dey for inside your sokoto

Girl yunno (girl you know, you know, you know )


Obiageli

Dumebi

Do remi

Fa so lati do (My baby*4)

Obiageli dumebi

Do remi

Fa so lati do (My baby*3)


Girl am a jiggy nigga, tell me what you want, I gat paper, later inna my room


Obiageli dumebi doremi

Fa so lati do (My baby *4)

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.