Chorus
You no day give up on me
You day look down on me
Despite all my transgressions
You still day love me eeh
You no day give up on me
You know day look down on me
despite all my transgressions
You still day love me ooh
Verse (1)
Your love ooh for me
Your love ooh nah overdose
Despite all my transgressions
You still day love me eeh
You no day give up on me
You know day look down on me
despite all my transgressions
You still day love me eeh
(Call in )
You know dey give up
You no dey give up on me
(Call in) You no day look down
You know day look down on me
despite all my transgressions
You still day love me eeh
(Verse 2 )
who are mine You love me this much oo
Who are mine You take good care of me
Who are mine You die on the cross for me
Despite all my transgressions
You still dey love me eeh You
You no day give up ]
You no day give up on me
You no day look down
You no day look down on me
despite all my transgressions
You still day love me ooh
You no day give up on me
You no day give up on me
You no day look down on me
despite all my transgressions
You still day love me eeh
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.