One Leg Up Song Lyrics + mp3 download by Blaq Jerzee Tiktok

 

One Leg Up Blaq Jerzee Lyrics


Blaq Jerzee - One Leg Up Lyrics

[Intro: Blaq Jerzee & Tekno]

Alakwa

Release

Position

Eyemeeh

Ooh-ooh eyemeeh oh

Ooh-ooh eyemeeh oh

Ooh-ooh eyemeeh


[Verse 1: Blaq Jerzee & Tekno]

Dem wan kill person, hmm

They never learn their lesson, hmm

Since say na Oluwa wey dey bless me, hmm

Ayy, hmm

Don't stress me (don't stress me)

Make I live my life ah, hmm

Nwanyi Ocha, biko yemu lighter, hmm

Make I smoke my igbo, oh-oh

Make I smoke my marijuana, huhn


[Chorus]

Ayy, one leg up (bend low, shey you see say time no dey)

Two leg up (bend low, shey you see say time no dey)

Three leg up (bend low, shey you see say time no dey)

Four leg up (bend low, shey you see say time no dey)


[Verse 2: Blaq Jerzee]

Shabalala abi Balotelli say nobody go contest oh

Even Lukaku no go fit calcu' if you see baby Loveth oh

C Ronaldo no go score for your net, na me dey play the defense oh

I play my shot like a Sunday Oliseh, baby no more rebounce oh

Oni jen gb'enu si, jen lala kula, yeah-yeah

If you sabi balance, show me some stamina, yeah-yeah

Ewo boshey duro tan lai wo America, oh yeah-yeah

And I wanna play your league like a La Liga


[Chorus: Blaq Jerzee & Tekno]

One leg up (bend low, shey you see say time no dey)

Two leg up (bend low, shey you see say time no dey)

Three leg up (bend low, shey you see say time no dey)

Four leg up (bend low, shey you see say time no dey)


[Bridge: Tekno]

Osambebe kwe, kuron'be, elekuele

Warobodo warobo finger

Wonle kpa ginger

Never, never, never, never, never, never

Release

Make I live my life, ah

Nwanyi Ocha, biko yemu lighter (ina ku, ina ku, ina ku)

Make I smoke my igbo, yeah-yeah

Make I smoke my marijuana (marijuana, marijuana, marijuana)


[Chorus: Blaq Jerzee]

One leg up (bend low, shey you see say time no dey)

Two leg up (bend low, shey you see say time no dey)

Three leg up (bend low, shey you see say time no dey)

Four leg up (bend low, shey you see say time no dey)


[Outro]

You see, see, see, huhn

My people jam (jam, jam)

See dem dey whine (whine, whine)

Ayy, they want to (jam, jam)

See dem dey (whine, whine)

Don't stress me, don't stress me, don't stress me, don't stress me (no, no)

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.