Brymo - Oga Lyrics + mp3 download

 Brymo - Oga Lyrics + mp3 download

Stream and download Oga by brymo

Download Music Oga (3.31 MB) (download)


Brymo - Oga Full song Lyrics

She carry hin pistol, Smith and Wesson

She begin to judge executioner she’ve been waiting

Her demeanor cold, she calm,

The anger you no fit wait it.

Find the perfect position, she belch


Okay okay

Start to talk your mouth

Na wetin life do you

Spread the pain to cast the coup. Ah ah!

Okay Okay

You no dey talk well Oga ó

Na wetin life do you

Everything na to snatch for you.

You dey insist say, sai sai sai

Talk on when e things dabaru

Say trauma full your heart boku

Today today the cup don full


Throw away the tools dey in plenty

Ammunition dem pile, the switch days dem plenty

Him heart cold, hin soul no fit fury

The pain e still fresh between her legs


Okay okay

He dey talk mumble jumble, Oga ó

Na wetin life do you

Everything na to snatch for you

You dey insist say, sai sai sai

Talk on when e things dabaru

Say my pain dey make you feel boku boku

Ah, e don full


Eh! Un un, no no!

She no shoot am again

She drop the um pistol na

she come comot waka for the place

But as hin enter, hin dey bleed all over

Him hears dem don leave am

I no know

Make somebody cut am or maybe bullet slash pass

Dey bleed. Hin hears don go. Oga kuku dey hear word. Mtcheew!

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.