Larry Gaaga ft. Ajebo Hustlers & De La Ghetto - Monica Lyrics

 

Larry Gaaga ft. Ajebo Hustlers & De La Ghetto - Monica Lyrics


My life go better, if you are with me forever
if you no leave with Emeka, Monica cheeta
My life go better, if you are with me forever
if you no leave with Emeka, Monica



Monica cheetam o
Monica cheetam o
Monica cheetam o
Monica cheetam o

yeh iyeh yiii


as she see the cash, she don jewe
as she see the cash, she don gbawa
as she see the cash, she don scamper
as she see the cash, she don go

as she see the cash, she don jewe
as she see the cash, she don bawa
as she see the cash, she don scamper
as she see the cash, she don

Larry Gaaga

????
????

forever in love with you

???
???

My life go better, if you are with me forever
if you no leave with Emeka, Monica cheeta
My life go better, if you are with me forever
if you no leave with Emeka, Monica

Monica cheetam o

I no go fit find another Jenkes
wey go love me better than my empress
wey get too much OT wey still get sense
wey go catch cruise

o baby, wetin be your preference
I wan book flights for you and your girlfriends
I no send if you be lesbians
eh ehn, we go just dey ghen ghen

My life go better, if you are with me forever
if you no leave with Emeka, Monica cheeta
My life go better, if you are with me forever
if you no leave with Emeka, Monica

Monica cheetam
Monica cheetam
Monica cheetam
Monica cheetam

yeh iyeh yiii

as she see the bar, she don jewe
as she see the bar, she don bawa
as she see the bar, she don scamper
as she see the bar, she don

as she see the cash, she don jewe
as she see the cash, she don gbawa
as she see the cash, she don scamper
as she see the cash, she don

Gbo cho cho cho
Make way bad boy’s coming through
Ajebo Hustlers
Larry Gaaga
Kpos lifestyle


Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.