Meeza – Mariana Lyrics

Mariana
She get the vibe and I can’t deny
Make nobody even try my wife
She gat the keys to my home and life
Home and life
Oh Mariana
I don Dey fall gurl I no go lie
I no Dey shy girl I’m into you
E don Dey do me like deja vu
Me and you
Oh Mariana

Maria maria
I get one girl for my yard wey dem call Maria
She a ten ten over ten
I no fit on gen
Girl your light e dey draw like ila
Omo ton Dan maria
I’m always on time
Anytime wey you dey for my yard
She a ten ten over ten
I no fit on gen gurl your light e dey draw like ila

Oh mama o
Mariana
Oh mama lele
Mariana
Oh mama o
Mariana
Ana ana ana ana ana

Oh mama o
Mariana
Oh mama lele
Mariana
Oh mama o
Mariana
Ana ana ana ana ana

Mariana Mariana
O girly no lemme rara
Girl if you gimme chance I go focus on you
Girl I go sing do mi mi fafa

Slow down with me slow down with
Everytime I want your body on mine
Girl you should go down with me
No damumi
Baby girl I want your body on mine all night

Maria maria
I get one girl for my yard wey dem call Maria
She a ten ten over ten
I no fit on gen
Girl your light e dey draw like ila
Omo ton Dan maria
I’m always on time
Anytime wey you dey for my yard
She a ten ten over ten
I no fit on gen gurl your light e dey draw like ila

Oh mama o
Mariana
Oh mama lele
Mariana
Oh mama o
Mariana
Ana ana ana ana ana

Oh mama o
Mariana
Oh mama lele
Mariana
Oh mama o
Mariana
Ana ana ana ana ana
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.