Kaptain – For Mummy, for Daddy Lyrics

 Kaptain – For Mummy, for Daddy Lyrics


Kaptain – For Mummy, for Daddy Lyrics

E come be like say I no dey hustle

E come be like say I no dey grind

Wetin them dey do I dey do am double


Why e be say na me come dey behind

Come be like say I no get grace

The more I dey think am I fit just craze

Abi there comot my grace

Abi there remove am

We suppose ball like migos

And Life suppose sweet pass mikos

Accounts no suppose be zero

And boy suppose soft like pilo

Mumsi call I no fit chest bill

Emotionally I′m stressing

Body no gree raise up for s*xing

Monalisa dey bed room she’s vexing

Yeee


But me I′m grinding (Erekeke)

My mind on the money (Erekeke)

Gat to get this for mummy (Erekeke)

Gat to get this for Daddy (Erekeke)

Ye

Me I’m grinding (Erekeke)

My mind on the money (Erekeke)

Gat to get this for mummy (Erekeke)

Gat to get this for daddy (Erekeke)

Yeee


Everybody wants to smile

Nobody really likes to frown

And every mother wants to go out there

And say that boy is mine

H a p p y

Gege

Me I just wanna be happy (Happy)

Leave life with no stressing (Stressing)

And me I just want more blessing (Blessing)

Me I wan pull up in a Porsche

I wan chop life

And I no wan get boss

I wan bless popsi

Take care of momsi

Brothers and sisters dey send dem something

Ye

Me and baby we steady be balling

Chee

And on this success story we never returning


That’s why I′m grinding (Erekeke)

My mind on the money (Erekeke)

Gat to get this for mummy (Erekeke)

Gat to get this for daddy (Erekeke)

Ye

Me I′m grinding (Erekeke)

My mind on the money (Erekeke)

Gat to get this for mummy (Erekeke)

Gat to get this for daddy (Erekeke)

Yeee


Go mummy

Go daddy

Go mummy

Go daddy

Go mummy

Go daddy

Go mummy

Ye

Oya mummy give them mummy give them

Daddy give them daddy give them

Mummy give them mummy give them

Daddy give them daddy give them

Chee


It’s ur boy Kaptain

You understand naaa

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.