Yung Willis ft. Timaya, Kabusa Oriental Choir - Givin Dem Lyrics

 

Yung Willis ft. Timaya, Kabusa Oriental Choir - Givin Dem Lyrics

Yung Willis ft. Timaya, Kabusa Oriental Choir - Givin Dem Lyrics


Willis, you’ve been givin’ dem
Willis, you’ve been givin’ dem
Wetin you wan give us again
Willis, you’ve been givin’ dem, oh, yes
Willis, you been givin dem
Wetin you wan give us again
Giddem


Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Wi-Wi-Wi-Willis, give dem
Willis, you’ve been givin’ dem, oh, yes
Willis, you been givin’ dem

Wetin you wan give us again
Yea, me now say
The boy bad, bad, bad, the boy choke
The boy poco loco, the boy choke
So wen I come, everybody stand straight
Them know say, “The boy Willis choke”
Steady give dem b*nger
International and local


Whether them like it or toca
The money long and I no know total
Yeah, Willis killin’ dem
Back to back, you givin’ dem
Anytime jam wey you drop ‘em jamming them
Back to back, I swear you are killin’ dem
Whine am for me

Wen me come around, girl you just ma whine am for me
Wen me come around, girl just ma put it for me
Wen me come around, girl me just ma whine am for me
Whine, whine, whine am for me (giddem)
Willis, you’ve been givin’ dem, oh, yes
Willis, you been givin’ dem
Wetin you wan give us again

Willis, you’ve been givin’ dem, oh, yes
Willis, you been givin’ dem
Wetin you wan give us again
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
We be killin’ dem, oya let me hear you say
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh

Willis, killin’ dem
Back to back, you givin’ dem
Any jam wey you drop, dem jamming them
Back to back, I swear you are killin’ dem
Whine am for me

Wen me come around, girl you just ma whine am for me
Wen me come around, girl just ma put it for me
Wen me come around, girl me just ma whine am for me
Whine, whine, whine am for me (giddem)

Willis, you’ve been givin’ dem, oh, yes
Willis, you been givin’ dem
Wetin you wan give us again
Willis, you’ve been givin’ dem, oh, yes
Willis, you been givin’ dem
Wetin you wan give us again
It is what it is


Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.