Baby, me I no go leave you laiye o
Make you no go leave me solo
You know as e dey go
Catch my shot o
Jagele , jagele, my baby , jogolo jogolo my baby, ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no dey
My baby jagele , jagele, my baby , jogolo jogolo my baby, ka gbekele gbekele my baby cuz my daddy no dey
I don’t no was e dey do me ?
I no no was e dey do
Why do you want do disarm me o
Why you wan turn a badman to mumu
Omo o, you don follow me shayo
You don follow me choko
And you don’t mezebu
You know it’s true
Jagele , jagele, my baby , jogolo jogolo my baby, ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no dey
My baby jagele , jagele, my baby , jogolo jogolo my baby, gbekele gbekele my baby cuz my daddy no dey
U do me like ogogoro
And I don’t know what to say
And every time that you face me
I just don’t know what to sayy
Nuh
You’re my sweetie sweetie chocolate
I kno say you go follow me
Because you don finish the henne and dusse
Balance it up and gbes
I don’t no was e dey do me ?
I no no was e dey do
Why do you want do disarm me o
Why you wan turn a badman to mumu
Omo o, you don follow me shayo
You don follow me choko
And you don’t mezebu
You know it’s true
Jagele , jagele, my baby , jogolo jogolo my baby, ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no dey
My baby jagele , jagele, my baby , jogolo jogolo my baby, gbekele gbekele my baby cuz my daddy no dey
Credits & Song Knowledge
Song Title: Jagele
Performed by: Burna Boy
Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu & Kelvin Peters
Genre: Worldwide
Album: Love, Damini
Release Date: 7 July, 2022
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.