Cobhams Asuquo – Elephant Man Lyrics

Elephant Man Lyrics by Cobhams Asuquo
 

I pull up in a Rolls
I pull up in a Rari, Bentley, GT
That’s how we roll
Omo the boy no joke
Oh wey
Call me the G.O.A.T
Call me the freakin’ Elephant Man
Cause my trumpet I blow
This na real life no be joke
Step into the five star
Looking like a rock star
Ever battle ready
Me ah dope me ah fighter
Show me the lighter
Omo make we light am
Anybody wan bring me some beef
Na to bite am
Enemies dey fight am
Friends just dey like am
No be ordinary human being
I’m an Icon
Move like a viper
Sting like a python
Anywhere wey you see me for street
Fear the arrrgh

I no dey move with palasa
I do my ting and balance ya
Omo you already know
Say we run it
London to Lagos to Atlanta yeah
I no dey play with palasa
I do my ting like a balenciaga
Ghana to Soweto
Dem dey wait o
Cause dem no say we balance ya
SiaSia
I pull up in a Rolls
I pull up in Rari, Bentley, GT
That’s how we roll
Omo the boy no joke
Oh wey
Call me the G.O.A.T.
Call me the freakin’ Elephant Man
Cause my trumpet I blow
This na real life no be
Person wey like to dey voke
Wey no get pa
Cause you think it’s a joke
Call me hangman cause
My bling e dey choke

E dey freeze e smoke
E dey hot e dey cold
XO wey no dey wound me for throat
Ice on my neck
Eyes on my wrist
Louis on my feet
All up in a G6
Chopping it chopping it
Now I’m full of fishsticks
But dem say dem want beef
I no dey play with palasa
I do my ting and balance ya
Omo you already know
Say we run it
New York to Jo’burg to Alaska
I no dey play with palasa
I do my ting like a balenciaga
Ghana to Soweto
Dem dey wait o
Cause dem know say we balance ya
Just pay me my money
There is no time for games
You tink say e funny
But na you dem go blame
I don go Iponri

Just to give boys your name
Now they’re saying he was a good guy
But he’s starting to change
Well I want to change
I pull up in a Rolls
(No be me o, no be me na God dey do am)
I pull up in a Rari, Bentley, GT
(Effyzzie baby)
That’s how we roll
Omo the boy no joke

Credits & Song Knowledge
Song Title: Elephant Man
Performed by: Cobhams Asuquo
Written by: Cobhams Asuquo
Genre: AfroBeats
Album: Single
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.