Fireboy DML & Asake – Bandana Lyrics + OFFICIAL VIDEO


Fireboy DML & Asake – Bandana  Official Video

Fireboy DML & Asake – Bandana Lyrics



Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG

But if you ask dem dem know me
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this
And know peace
I dey lowkey
But i’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fii me slowly

Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout s’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming

See me coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
I’m never weak
I never cease
Till eternity
I’m on fire
My legacy
Will not die

My family
Is for life
Where dem dey
Who dem be? (awon da!)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup
But lowkey
All of them don dey notice

I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me
Na the love wey I see
Na i’m wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And i thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout S’awon temi ninu shitta

Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming
See me coming,
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
Dem never see me coming

See me coming,
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

Credits & Song Knowledge
Song Title: Bandana
Performed by: Fireboy DML & Asake
Written by: Adedamola Adefolahan
Genre: Worldwide
Album: Playboy
Release Date: 13 July, 2022
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.