About Tobiloba
Download Audio (5.44 MB) (download)
Tobiloba - Don’t die : A Letter From Us Lyrics
Papa Said he had a dream
Say one day Naija go win o
Righteousnes go reign supreme
Sixty years na still the same dream
How long must the people cry?
See the tear drops from their eyes
Person pikin... better pikin o
You carry am do Suya..
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o, may you live forever
Se egbo?
Don't die o, may you live forever , Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o may you live forever
Don't die o
Once again a life wasted
You pretend you cannot see
Young and sharp, he had a dream
(Omo olomo omo olomo)
How do you bring yourself to sleep?
Trigger-happy cop in black
Use them blood to stain the flag
Don't you really have a heart?
We dey shout o
We dey say #EndSars
We unite o
You dey send us back
Just a question for you..
If we win this struggle
Shey you no go benefit o?
And as you kill them so
Shey you no go die one day?
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o, may you live forever
Don't die o
Don't die o, may you live forever
Don't die may you live forever
Don't die o
Long live the clowns o
Long live the clowns o
Long live the clowns o
Long live the clowns o
Long live the clowns o
Long live the clowns o
Long live the clowns o
Long live the clowns o
Kade o pelori
Ki bata pelese
Ki mask peloju o
Kade o pelori
Ki bata pelese
Ki mask peloju o
Kade o pelori
Ki bata pelese
Ki mask peloju o
Kade o pelori
Ki bata pelese
Ki mask peloju o
Kade o pelori
Ki bata pelese
Ki mask peloju o
Kade o pelori
Ki bata pelese
Ki mask peloju o
I be God pikin
I dey see the truth
And i go talk the truth
As God lives
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die o
Don't die may you live forever
Don't die may yoooou
Don't die may you live forever
Don't die o
Tobiloba on the megaphone
No be time for the microphone o!
Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down. (alert-warning)